|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 3:53:49 GMT
Meeehn which kind song be all these na
How come I haven't enjoyed any of the songs you've posted
All these depressing songs sef. Ha! Because you like songs wey go make you shake your flat yansh.....
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 3:55:43 GMT
Ciara - I Bet
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:01:16 GMT
|
|
|
Post by Honorebu on Dec 9, 2015 4:01:39 GMT
Watch Sound sultan messing around with rhyme lol ...should I be reading double meaning to his words? He's talking something nasty, no? He didn't say anything nasty until the closing part when he said I just lay am down like slateIt's actually a joke he cracked on Night of a thousand laughs
I see Kate for infront of that gate. As I see Kate, you know as a bobo now, I say Kate, if we intimate we no go seperate. You know as babes dey make guys wait, she come rotate, I come look am, she come give me date, say make I block am
for their estate on the twenty-eight around eight. Omo straight, on the twenty-eight before eight, I don iron my gator straight, I go their estate. As I reach the gate, na im the gateman say "Wait!". He say who I dey find? I say na Kate.
He say I no know say Kate's Popsie na magistrate? He say if the guy come na im he go begin dey legislate. I say na me you dey try intimidate? Wetin dey bring that kind lie you dey try interrogate? He say ok wait. As I see the magistrate, I
prostrate straight. He say who I dey find I say Kate. He say im no dey appreciate make guys dey block Kate after eight say e no dey appropriate. I come say "Uncle I beg try co-operate" Infact, I come lie say I relate to Bill Gates. Na im
the guy just throwey the gate say "call Kate, call Kate". As I see Kate, my belle begin sweet again and I begin gyrate. I come carry am go Golden Gate. This girl eat food reach like 5 plates, she drink minerals reach like 3 crates. No be say I
dey exaggerate, I no fit estimate the rate. I come notice say her belle don dey elevate. She don even chop chocolate. I come look am I say Kate, this is time to deviate, this is not the end of the date. E get something else wey I go like to
invigilate. Na im I carry Kate enter room, I lay am flat like slate. But before we begin communicate, before I begin penetrate. I first investigate...hmmm the thing wey I come see come begin dey frustrate. I say Kate! This thing don
depreciate!
|
|
|
Post by Honorebu on Dec 9, 2015 4:06:29 GMT
Meeehn which kind song be all these na
How come I haven't enjoyed any of the songs you've posted
All these depressing songs sef. Ha! Because you like songs wey go make you shake your flat yansh.... . So it's big yansh you always shake bah? Hmmmmn sounds interesting
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:07:30 GMT
My high school song
|
|
|
Post by Honorebu on Dec 9, 2015 4:09:41 GMT
That was funny tho because I actually pictured it in my head Flat yansh
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:10:10 GMT
lol ...should I be reading double meaning to his words? He's talking something nasty, no? He didn't say anything nasty until the closing part when he said I just lay am down like slateIt's actually a joke he cracked on Night of a thousand laughs
I see Kate for infront of that gate. As I see Kate, you know as a bobo now, I say Kate, if we intimate we no go seperate. You know as babes dey make guys wait, she come rotate, I come look am, she come give me date, say make I block am
for their estate on the twenty-eight around eight. Omo straight, on the twenty-eight before eight, I don iron my gator straight, I go their estate. As I reach the gate, na im the gateman say "Wait!". He say who I dey find? I say na Kate.
He say I no know say Kate's Popsie na magistrate? He say if the guy come na im he go begin dey legislate. I say na me you dey try intimidate? Wetin dey bring that kind lie you dey try interrogate? He say ok wait. As I see the magistrate, I
prostrate straight. He say who I dey find I say Kate. He say im no dey appreciate make guys dey block Kate after eight say e no dey appropriate. I come say "Uncle I beg try co-operate" Infact, I come lie say I relate to Bill Gates. Na im
the guy just throwey the gate say "call Kate, call Kate". As I see Kate, my belle begin sweet again and I begin gyrate. I come carry am go Golden Gate. This girl eat food reach like 5 plates, she drink minerals reach like 3 crates. No be say I
dey exaggerate, I no fit estimate the rate. I come notice say her belle don dey elevate. She don even chop chocolate. I come look am I say Kate, this is time to deviate, this is not the end of the date. E get something else wey I go like to
invigilate. Na im I carry Kate enter room, I lay am flat like slate. But before we begin communicate, before I begin penetrate. I first investigate...hmmm the thing wey I come see come begin dey frustrate. I say Kate! This thing don
depreciate!Phew thanks, I honestly didn't understand 50% of what he said Nice play on words. And that was freestyle? him try.
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:20:28 GMT
My guy
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:21:25 GMT
|
|
|
Post by Honorebu on Dec 9, 2015 4:25:28 GMT
Ehen now you're making sense You need to listen to je lo sinmi Its a beautiful song by brymo
Have you listened to Orente by Adekunle Gold?
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:26:08 GMT
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:26:49 GMT
Ehen now you're making sense You need to listen to je lo sinmi Its a beautiful song by brymo
Have you listened to Orente by Adekunle Gold?
Nope. I just love Brymo, his voice is so unique.
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:36:39 GMT
Authentic Yoruba music @quimicababes , you should watch this if you haven't already.
|
|
|
Post by Her Highness on Dec 9, 2015 4:49:41 GMT
|
|